I Don Tire

Lyrics: Oluwaseyi Odunowo/Idowu Solomon Olamilekan Music: Oluwaseyi Odunowo/Idowu Solomon Olamilekan/Fyer Beatz See them dey talking about me Abi you no see See the way things a just dey moving Me I no know as you dey see me Emi oma wo oju e Kin to ma sheshe Na wetin go be go be Na wetin go be go be Last time I dey manage See me now on the high way I dey spendi money on my own way Because portable lo GBE me sare Before before they underrate me Of which he no dey funny He dey make my mind dey worry Niggas still dey beef me, why me Chorus Me I don taya my head don dey burst Abegi I no dey **** Who, what the **** Am virgin I know dey for Am vexing I don dey bob I don taya my head don dey burst Abegi I no dey **** Who, what the **** Am virgin I know dey for Am vexing I don dey bob Verse 2 Money don dey come We dey spendi bond Ukwu bigger Nicki badder Make we start to bond Sip the laga, feel the nigga Body don dey hot Making muller daily steady Na the normal swag Take the pankere No dey pansheke Judi kere, rora tele Make u sankele Dem dey see us , dem dey form, dem dey run kele Omo wobe, Judi bebe, make u ban dele Shey u no dey see us See dem dancing dem feel us Looking like sabinus No dey hate we winners Chorus Me I don taya my head don dey burst Abegi I no dey **** Who, what the **** Am virgin I know dey for Am vexing I don dey bob I don taya my head don dey burst Abegi I no dey **** Who, what the **** Am virgin I know dey for