Lyrics: Shuun Bebe Eh yo one time ladies and gentlemen If your kin no full (no put body) It's about that time to shutdown Because shutdown boys don come again Ooooh shuun bebe tell dem Na who call police on me Street boy no fear nothing Dem don dey envy me o Now dem want to snitch on me ooooooh As soon as they come knocking Street boys we dey cocking No dey envy me oooooh No dey snitch on me oooh eh How many guys don stand How many guys don fall How many girls join runs Ashawo collect many guys this year So many bags don hang So many bags don drop So many guys don fall We no wan bury anybody this year Na me and you death-row for the street But now you wan dey form for me My kele leave me go date my guy Because i never get money Tomorrow get belle shey you know? Na only god fit born the pikin o Eh as i dey press for the street Oghene i dey beg make i no catch philippine o I buy benz you dey vex for me You no dey look face abi You dey like me you no wan let me know You want to play with grace abi Normally na you tell me say Put am for canopy overload (hello) But you no wan bring the update come So that we go pull up in full time way So that any journey dey come eh We go dey move we go dey move We go dey move we go dey move Na who call police on me Street boy no fear nothing Dem don dey envy me o Now dem want to snitch on me ooooooh As soon as they come knocking Street boys we dey cocking No dey envy me oooooh No dey snitch on me oooh eh How many guys don stand How many guys don fall How many girls join runs Ashawo collect many guys this year So many bags don hang So many bags don drop So many guys don fall We no wan bury anybody this year Normally two blind men no dey help each other That's why we need to dey share the updates So that everybody go dey ball As you light one i go light two As you light two i go light four For our table ways the bottles go dey their mind go dey So that when them see the table men dey activate Them go know say yes na men wey get update be this Otunba janto money Na who call police on me Street boy no fear nothing Dem don dey envy me o Now dem want to snitch on me ooooooh As soon as they come knocking Street boys we dey cocking No dey envy me oooooh No dey snitch on me oooh eh How many guys don stand How many guys don fall How many girls join runs Ashawo collect many guys this year So many bags don hang So many bags don drop So many guys don fall We no wan bury anybody this year We be fine boys for net Bend down select And if you like get belle If you see prick collect