Yah Robbi

Lyrics: Pizzule Rhap Music: Marco Willow Many Many many disappointment Many many many many disagreement Many many many disgrace
Make Oluwa con cover me with him grace cus I wan craze
I don try my best Not even sure if I’ll leave the rest Not gonna stop till I reach my crest Cus I get people I wan impress
(Chorus) Uhhh yah Robbi Shi iwe iranti kanmi Ma je koju timi Shanu mummy miiiii Unhhh yah robbi iii Shi iwe RANTI kan mi Maje kojutimi Uhun yah Robbie yah robbi
Cuz I don try best Work very hard no reason me less No de dull I no wan fly fence Drive you craze like a brand new Benz Oh brand new Benz
Oh lord oh lord This shit is getting fold up Cuz I’ve been struggling and working I’ve been working for my family and for those wey believe in me
(Chorus) Uhhh yah Robbi Shi iwe iranti kanmi Ma je koju timi Shanu mummy miiiii Unhhh yah robbi iii Shi iwe RANTI kan mi Maje kojutimi Uhun yah Robbie yah robbi
Wetin I dey pass through don pass my Age omoh I no fit lie I fhor clear for a while but I no fit hide You never for once ask iffa dey alright Ko kan yin but ti ba fe shey Party ema ge Fila
Sad boy don’t give up you just have to keep pushing Remember you left house with no shishi You just have to live life with No Feelings Stay strong ? No fold omo Iyami No Kishi
Though you dey try but I hope say you dey bomb? You dey pray too but I hope say you dey work Sad boy calm down look up to God Say no to depression so I hope say you dey ****
I’m ****ed up totally bro I just wan blow I fit dey low key but I just wan grow I dey see many things wey dey make me reason do am for me biti adenuga baba I just wan Glo
Yah Robbi Yah Robbi Yah Robbi Shanu funmi Maje koju timi maje kin shesin Shanu fun mummy Shanu fun daddy Many many many things
Cuz I’m not competing many many things I wan accomplish Oh lord save me Come save me please Ohhhhhhhh Have mercy on me cuz of mummy Bo je tese ni ko dariji mi Tori Won fe doju timi Many people wan to koba mi But your grace don cover me