Time No Dey

Lyrics: Bella Ree Music: Bella Ree Hmm hmm Ye ye ye ye eii If you see me for road Omo no be joke As the hustle be I just wan stack up my doe I wan make dem know Anytime I sing my song I wan make Dem Jo Plenty things for me oh oh Cause I want many things I dey lack many things And I still dey pray to God make I get plenty things Make I satisfy mommy Oh mommy oh mommy oh yeah I never say never I just wanna fly like say I get feathers Things never sup but omo I no dey bother Focus on Jah cause na him dey run my matter Won magbo Orin ti moko gbogbo won mako Going forward and I no go stop I dey sing Dem no know say many things be the cause Be the cause oh But I wanna shine ohhh I just wanna shine ohh Don't Wana waste no time oh Cause I been on my grind oh I just wanna shine oh I just wanna shine oh Don't wanna waste no time oh I been on my grind oh yeah
ki owo nla wole Ki ola nla wole Ki ire tuntun de Kon ma ma bere pe bawo la se se make e no clear to them oh cause Dem dey underrate Oluwa bamise ah
cause nobody dey nobody dey When you dey write am for my palm o Dem no dey If everything hard iwo Sha ni ma kepe Laye ti mo wa o baba maje n seke Iwo Sha ni mape toba fe yiwo Baba bami kolu anybody Toba gbowo Journey of my life nise niwon Fe je ki owo After dey know say to my hustle I give my all o Bad Belle dey bad Belle dey As I dey run my race won fe semi lese But omo I no fit stop cause time no dey Emi gan Fe ma groove kin ma fela loke Bad Belle dey bad Belle dey As I dey run my race won Fe semi lese But omo I no fit stop cause time no dey Emi gan Fe ma groove kin ma fela loke
man I wanna shine oh I just wanna shine oh Don't wanna waste no time oh Cause I been on my grind oh But I wanna shine oh I just wanna shine oh Don't wanna waste no time oh I been on my grind oh yeah
ki owo nla woke Ki ola nla wole Ki ire tuntun de Ko ma ma bere pe bawo la se se Make e no clear to them o cause Dem dey underrate Oluwa bamise ah
Yea yea yea yea Jah bless Bella ree yeah Oluwa bamise o Baba show your face Show your face ah