Lyrics: Lazarus Shiinyi Uger t/as LAZ/Odofin Annafi Oluwatobi t/as Dj Tough
Music: Lazarus Shiinyi Uger t/as LAZ/Odofin Annafi Oluwatobi t/as Dj Tough
We outside like this
Itβs Dj tough
Go
Monday to Thursday
Friday na for jaiye
I don hustle tey tey o
I just won con Dey jaiye oh lorda
Sare wa (Sare wa o)
Sisi Shalewa (Sare wa gba)
Sarewagba (Sare wa o)
Sisi Shalewa (sarewagba)
Moni ko sarewa (Sisi Shalewa)
Sis shalewa (sarewagba)
Sarewagba (sarewagbaooo)
Sisi Shalewa gba(sarewagba)
Letβs go
Sare wagba e don dey enter
Sare wa gba owo December
Sare wa gba Gbedu Dey enter
Sare wa gba we Dey together
Sare wagba we no Dey end am
Sare wagba I Dey for centre
Sare wagba jaiye December
Sare wagba we Dey together
Say amanda easy tiger
Me I Neva see this tiger o
Even if I know
E no matter o
Me I Neva see this tiger o
I no Dey mind your tatoo
People say na taboo
I no go mind some tatoos (on me)
Me I Neva see your tiger o
Sare wa (Sare wa o)
Sisi Shalewa (Sare wa gba)
Sarewagba (Sare wa o)
Sisi Shalewa (sarewagba)
Moni ko sarewa (Sisi Shalewa)
Sis shalewa (sarewagba)
Sarewagba (sarewagbaooo)
Sisi Shalewa gba(sarewagba)
Letβs go
Sare wagba e don dey enter
Sare wa gba owo December
Sare wa gba Gbedu Dey enter
Sare wa gba we Dey together
Sare wagba we no Dey end am
Sare wagba I Dey for centre
Sare wagba jaiye December
Sare wagba we Dey together
Chant
Sare wagba e don dey enter
Sare wa gba owo December
Sare wa gba Gbedu Dey enter
Sare wa gba we Dey together
Sare wagba we no Dey end am
Sare wagba I Dey for centre
Sare wagba jaiye December
Sare wagba we Dey together