Lyrics: Nathaniel Olusegun Music: Nathaniel Olusegun Oosha
SmartRhap Make i no fall Anytime I rise make i no fall Orlatunes beat..
I Have been trying many times make I shine like a star
Make I no fall make I rise like a price I have been trying many times kin le jade sita
But the family power dey bring me down eh
Korimi gbemi debi ire Kesemi sin mi debe eh Kemi mase rogun igbe Ki awon aiye fimisile eh
Cus I don play hide and seek I don play hide and seek many times Wetin my eye don see wetin my eye don see I don try Make I no fall Anytime I rise make I no fall again Make I no fall anytime I rise make I no fall
I know so many people wey don rise Wey don fall I know people wey don smart wey don dull I sabi people wey too short wey don tall Mode mo Awon ti oni hope wey lati don call Mofe gbera tan like a glory forever Enemies fe gbemu jo bami fun won back to sender got vibes and flows mofun wonje bi mocheda got nobody to run too ni moba sa ti eleda Them wan make i fall but God no dey shame me Try to spoil my image but na my God dey name me I’ve been through hell my brother pls don’t blame me All of them been wondering how, dem say who train me
Korimi gbemi debi ire Kesemi sin mi debe eh Kemi mase rogun igbe Ki awon aiye fimisile eh
Cus I don play hide and seek I don play hide and seek many times Wetin my eye don see wetin my eye don see I don try Make I no fall Anytime I rise make I no fall again Make I no fall anytime I rise make I no fall
I wan Shutdown everywhere Kin glory me ma shine Been underground a lot always waiting for my time Spent every shiit I had, even collected my dime Temi noh ba blow! Ti mo take over its not a crime!
Make I no fall Anytime I rise make I no fall again Make I no fall anytime I rise make I no fall
Again