I No Dey Bother

Lyrics: 22frosh God and ma parents knows how it all started from mile 3 boy I was raised from the slum diobu pikin from the baddest ones if you go where I from you go know why I had shoot ma shoot like a gun work N grind to survive for my town e no easy but man no fit slack omo me I no dey border, grind for ma cheddars avoid anything wey go scatter my dada wey go make me para start to fire like kala make this money cool abobby mind like water me I no dey border grind for ma cheddars avoid anything wey go scatter my dada wey go make me para start to fire like kala make the muller cool abobby mind like water oh e no easy here….. steady fighting to survive, make ma life sempe run the bottles with ma guys, while the gals denge we dey cry but dey smile, we live the life je je e no easy here….. steady fighting to survive, make ma life sempe run the bottles with ma guys, while the gals denge we dey cry but dey smile, we live the life je je cause I no holy, you no holy and no body even holy for this life yeah……. live ma life je je omo me I no dey border grind for ma cheddars avoid anything wey go scatter my dada wey go make me para start to fire like kala make this money cool abobby mind like water me I no dey border grind for ma cheddars avoid anything wey go scatter my dada wey go make me para start to fire like kala make the muller cool abobby mind like water oh free ma mind, fell alright, grind to get these P’s and live ma life just know it’s gon be alright cause wahala no dey finish!!!! many things dey bother man but regardless we moving to the top on God it’s gon be alright omo me I no dey border grind for ma cheddars avoid anything wey go scatter my dada wey go make me para start to fire like kala make this money cool abobby mind like water me I no dey border, grind for ma cheddars avoid anything wey go scatter my dada wey go make me para start to fire like kala make the muller cool abobby mind like water oh