Booty Talk

Lyrics: Abdulmajeed Ibrahim Music: Abdulmajeed Ibrahim Somebody call me Wolver King Hemjay
I get bad girls from Uganda Australia girls them deh para Nigerian girls getti gbaana Southy girls thema booty yah down
Them bad girls no dey Make my Party flop Thema turn church boy To be bad boy here From the alter down To thy room oryea
Gimmie Gimmie Gimmie booty talk wey go make man stuck Gimmie booty talk wey Go make man stuck Gimmie booty talk Wey go make man stuck Gimmie booty talk Wey go make man stuck
I like brown girl wey be thuger Sin city in mah zanga Omokomo like gbola Sabi girl wey dey fire Girl I like it the way You just dey seduce me When I slide in the way I feel they confuse me Wahala dey for your body Girly button jiggly and dancing Open that place don't be stingy Omotena change the style For me one more time
I get bad girls from Uganda Australia girls them deh para Nigerian girls getti gbaana Southy girls thema booty yah down
Them bad girls no dey Make my Party flop Thema turn church boy To be bad boy here From the alter down To thy room oryea
Gimmie Gimmie Gimmie booty Talk wey go make man stuck Gimmie booty talk wey Go make man stuck Gimmie booty talk wey Go make man stuck Gimmie booty talk wey Go make man stuck