Lyrics: Abiola David Oluwafisayo
Music: Abiola David Oluwafisayo
Oh sing oh sing oh
Praise DAH lord
You no say e go answer if you call DAH lord
Won Payon sibi ojo ti mon Koja lo
But won le mu mi, Olorun ju eda lo
Ota mi po, won po ju ijalo
Won le kabakaba
La le ojokan
Mo sa wor ijo kan
Them Dey praise dah lord
And oh sing oh sing oh, I dey sing along
I bin go school cause I wan get this raba
But I Dey skip class, cause I no get designers
Delilah
She bin Dey my house like every night
semesters
I Dey kofun I Dey fire
Fatima
Me wey still Dey squat with my nigga
How wan take train this pikin na Garri be my pizza
You no say na guide I Dey guide like Ukrainian for border, this sapa na Russian
Comot it, abort it
She said no, relationship or canoe
Me I no wan no
On Chester and coco
Lococo and colos the combo na psycho
I steady Dey shagbo
She steady Dey call
She steady Dey pressure the boy
The baby is kicking
My VG is bleeding
Companion sheβs seeking
My heart kept on beating
Mo japa Mo forr
Mo Gbon Ese Mo lor
(Far gone).
Like Poco Oya sope otilor
Fatima Iβm sorry
Iβm sorry I freaked
I know Iβm a prick
Fatima Iβm sorry
Yeah yeah
Oh sing oh sing oh
Praise DAH lord
You no say e go answer if you call DAH lord
Won Payon sibi ojo ti mon Koja lo
But won le mu mi, Olorun ju eda lo
Ota mi po, won po ju ijalo
Won le kabakaba
La le ojokan
Mo sa wor ijo kan
Them Dey praise dah lord
And oh sing oh sing oh, I dey sing along