Lyrics: Ademola Habeeb Agbaje Music: Ademola Habeeb Agbaje Ara nba da owo ni ko Jè Ara nba da owo ni ko Jè Ara nba da owo ni ko je oo
Because I never buy Benz no mean say meself no dey try I get many things on plan Ki ori ma je kin ku bai Have been crying and smiling buh nah nah fit to understand Elèdè mi adóyó aditi Wón gan shi ma gbóró Coz I no fit surrender Na god be my dealer Wey Dey give me ginger Nigba towo tan nu everybody japa I just wan be bigger Ireti nbe temi ba wa Make my life no sawa Make god blessings shower
I no fit surrender Omo I don pay my dealer Chayo Dey gimme ginger I sight you my nigga Na god be my dealer Only him Dey deliver No go give up brother No Dey beef your nigga Won ni awon Oran mi They dull me Omo ologo omo ologo oo Eti oba ni ile eti oba ni oko oo Omo ologo omo ologo oo Ti owo batón oti rogo ooo Omo ologo omo ologo oo Where dem dey fight omo no go ooo Aero plane ma sare ko to fo o Ko easy lati di omo ologo Ologo ma Yato si Olofo Fola Btc Agba Picker Ola Coded Agba Baller Dedimeji Canada Italawa
Because I never buy Benz no mean say meself no dey try I get many things on plan Ki ori ma je kin ku bai Have been crying and smiling buh nah nah fit to understand Elèdè mi adóyó aditi Wón gan shi ma gbóró Coz I no fit surrender Na god be my dealer Wey Dey give me ginger Nigba towo tan nu everybody japa I just wan be bigger Ireti nbe temi ba wa Make my life no sawa Make god blessings shower
Pull up with my gee and my hommie When the gbedu drop won ma josi Abi how e be but no story Awon temi gon feel the dunsit Kill them with my ginger Baami pe my dealer Haaa Pull up in a convoy style Me and guys Dey outside Baami pe sino rita Make you no dull my ginger Abi how you feel nigga
Shey you know me I Dey on fire (me I Dey on fire) Aiye yi ma nika (aiye yi ma nika) How e be my nigga (how e be my nigga) Make we dey on koda (make we Dey on koda)
But you know me need no lighter Make you pass my risler Baami pe my dealer Burning trip ah e ya
Because I never buy Benz no mean say meself no dey try I get many things on plan Ki ori ma je kin ku bai Have been crying and smiling buh nah nah fit to understand Elèdè mi adóyó aditi Wón gan shi ma gbóró Coz I no fit surrender Na god be my dealer Wey Dey give me ginger Nigba towo tan nu everybody japa I just wan be bigger Ireti nbe temi ba wa Make my life no sawa Make god blessings shower Ara nba da owo ni ko Jè Ara nba da owo ni ko je oo