Music: Omolade Bisiriyu Monsuru
Yeah yeah
How
How can I be sane again
When you no dey
When you no dey
To dey burst my brain
How, tell me
How can I feel a thing again
Cus na you dey fill my empty space
Who's that girl
Wey dey make me want some more
We dey teach me how to love
Girl I'm drunk on your spirit of love
You, that girl wey be
One in a million baby
We gonn make the finest babies
I'm ready for you when you're ready
If we turn to stranger
E go be like danger
Omo ayami nja
Omo ayami nja
No go leave me suffer
Cus I nakupenda
This your ibadi nla
I no fit resist am
Mase kese kese
Mase kasa kasa
If you leave me japa
I go turn to monster
If I follow Lynda abi na Aisha
Dem no fit love me proper
I need you like cash out
Show me how
Tell me how
How
How can I be sane again
When you no dey
When you no dey to dey burst my brain
How, tell me
How can I feel a thing again
Cus na you dey fill my empty space
If we turn to stranger
E go be like danger
Omo ayami nja
Omo ayami nja
No go leave me suffer
Cus I nakupenda
This your ibadi nla
I no fit resist am
Mase kese kese
Mase kasa kasa
If you leave me japa
I go turn to monster
If I follow Lynda abi na Aisha
Dem no fit love me proper
I need you like cash out