Land of cruise

Lyrics: Manassah Ijulu Barnabas Music: Emmanuel Chiemelie ali Carry my head and I rest on my pillow Pray to my God jahjah when will this thing blow You know me I no getti the type wisdom wey you carry guve to solo(Mon) I been Dey sing since the days of Ezekiel Trekked from post office to circular road I no give up on my dreams I carry the load Only thing I wan know (jahjah when e go reach my turn turn turn turn) I don Dey loosing patience no Dey fit to chop Can you tell me is it my fault or is it because I come from the north north north north Mathematics no fit calculating this war Wey I Dey feel for inside, my head e don burst
Don’t know Wetin I have to do Swear down Ive been feeling confused Arise compatriots and move Carry me go to the land of cruise Don’t know Wetin I have to do Swear down Ive been feeling confused Arise compatriots and move Carry me go to the land of cruise
Cruise Cruise Cruise Cruise Cruise Cruise Carry me go to the land of Cruise Cruise Cruise Cruise Cruise Run am for me I be Tom cruise Cruise Cruise Cruise Cruise Take me go to the land of cruise cruise cruise I be Tom Cruise Cruise Cruise