Lyrics: Mercy Lara/Uthman Fodilullah Music: Mercy Lara/Uthman Fodilullah If i remember how i take start When all my friends them turn their backs on me It was real sorrowful i cant lie But at this moment they beckon on me But when i was real broke nobody gree look my face Now them ring up my phone them no hesitate Back then i be demon wey them all dey hate Wetin be the problem why you hit my phone up now I cannot understand humans no more Leave me alone because I dont really want no friends...nuh uh uh uh uh uh uh uh Dont really want no friends nuh uh uh uh uh uh(x2) Dont really want no friends nuh Want no friends nuh Fordman// Shey na the things wey you talk for my back abi na when you toast my babe You call yourself my guy but I no know say na you dey dig my grave You con dey show me fake love oo Now I want no more oo No con dey blame me say I don't want to friends no more My eye, eye don cry, ay ay My guy, ay ay no dey my side No she she beere ni Omo ologo No more friends Dem go make you go low Only my head and I'm going, oh no Leave me alone because I dont really want no friends...nuh uh uh uh uh uh uh uh Dont really want no friends nuh uh uh uh uh uh(x2) Dont really want no friends nuh Want no friends nuh (Uhhh uhh, uh uhhh)