Me I no won do bambiala
I no go give up till I die
No check on us we are fine
I don't want you in my life
Oh No judge me like that
I Dey okay and I'm still alive
Bro no Dey whine me please take your time
Don't know what i feel inside
If no Be God wey Dey for me
And my my people wey stand by me
He for no be like this I no for no Dey happy
Tell me where them Dey where y'all people Dey
When man Dey suffer suffer when everything Dey jaga jaga
Shey you Dey feel my pains
I Dey for my lane comot my way
Baba when you go answer me
Suffer when you go end am
When my life go better
When me self go Dey buga
Baba when you go answer me
Suffer when you go end am
When my life go better
When me self go Dey buga
Mmm When man no get no money them no see us o them be no need us o
I'm the new King of the street but they did not know
They con dey envy envy me as I dey sing them dey wishin wishin meh
Me I no fit run, no fit run away bad man no go gbes
Baba when you go answer me
Suffer when you go end am
When my life go better
When me self go Dey buga
Baba when you go answer me
Suffer when you go end am
When my life go better
When me self go Dey buga
Me I no won do bambiala
I no go give up till I die
No check on us we are fine
I don't want you in my life
Oh No judge me like that
I Dey okay and I'm still alive
Bro no Dey whine me please take your time
Don't know what i feel inside