Music: Famous olaoluwa
Won ni joy is coming igbawo loma de
Answer mi now no answer when it’s late
Born to be a king igbawo nmato gbade
Tima ga nile bi mr odunlade
I don sabi you no be today
On top sapa you’re still hating
Serekode
If I no make am tell me wetin I gain
I’m a sinner lodun tuntun make I no beg for shelter
How e dey be make I no lament sapa
I dey on my knees o lord answer prayers
I’m a sinner lodun tuntun make I no beg for shelter
How e dey be make I no lament sapa
I dey on my knees o lord answer prayers
I wanna be a champion
but no energy to carry on
So I call on baba God
Life is hard but I won’t give up
Odun tuntun ti dey na
Bota basun komashe jima
I don pray and fast mummy tun gbadura lojo sunna
Komashe sukun mo
Oh uh oh uh
Ah
Dem go loyal for front for back dem go stab you
Life so hard no talk say I no remind you
Trust no mother****ers cos anytime dem go loose guard you
For you to make am no cap life go hard you
hope still dey this life say I go make am
If I start to talk nobody go believe am
Poverty die no be mouth you go use kill am
Your guy go turn your enemy one day if you bill am
Everyday I dey work but I no dey result
I have to make money cos I hate insult
When I go make am when meself go hot
I Dey work everyday so why e never reach my turn
I get One shot one palm and only one polo
Sapa go show you shege thinking don make you colo
I be in my self and wetin I dey do
God dey I pray everything go fall in good
I know say one day all my story go change
Very soon I go pull up in a range
Money stop shit bro money stop nonsense
Tryna get the funds make sapa no kill my conscience
I remember back then when shishi no Dey
No girl go love you if raba no dey
Spread love my guy e no good to dey hate
Very soon na all of us go celebrate
Champion
but no energy to carry on
So I call on baba God
Life is hard but I won’t give up
Odun tuntun ti dey na
Bota basun komashe jima
I don pray and fast mummy tun gbadura lojo sunna
Komashe sukun mo
Oh uh oh uh ye ye
Champion but no energy to carry on
Champion but no energy to carry on
Live is hard but I won’t give up