Lyrics: Augustine Dorka Ntamzor
Music: Augustine Dorka Ntamzor
Ohhhh (ouhhhh)
Ohhhh (ouhhhh)
Yeah!!!....
Peace from the uttermost side
Na wetin I want in my life
Vibes pon vibes
Sipping my wine (mmnn)
Oh dem be talking but I'm keeping deaf ears like I no hear
I just dey find my bliss
I just dey find my peace
I go find this peace but
Man no fit go astray
I no fit loose my way (yeah)
Jah shine his light Pon me
So no man fit to chop my cake (yeah)
So many sounds inside my head
Dem no fit contemplate (yeah)
Burn and set the whole place ablaze (mnn)
put their mind Inna haste ..
Shower your blessings Pon me
(My God my God)
Shower your blessings Pon me
(My God my God)
Shower your blessings Pon me
(My God)
Shower your blessings Pon me
(My God my God)