Party

Lyrics: Akyea Aboagye Michael Music: Akyea Aboagye Michael Oyoo yeah yeah They call me Blake baby o Uhuh Ye Ye Baby i won’t lie to you so come to my place. Maybe you won’t believe me until you see my face. Baby i won’t lie to you so come to my place. Maybe you won’t believe me until you see my face Tonight is a party me and the girls we go jolly. So tell your mummy that you can’t come home and tonight is a party. Tonight is a party me and the girls we go jolly. So tell your mummy that you can’t come home and tonight is a party. Where the money dey and where the girls all dey and ebi there wey me I go dey. Where the money dey and where the girls all dey and that be where wey we all we go dey. Where the money dey and where the girls all dey and ebi there wey me I go dey. Where the money dey and where the girls all dey and that be where wey we all we go dey So call your friend and make he call ein friend say e dey happen for here if you be deaf wey dem play my song you go hear and for here grab a bottle of bacardi shades of melanin at the party Omoge I like the way you whine and you dey do like say you go break your spine and Mr. dj could you put the song on rewind and we go shout till the roof come down is a party mood, if you no fit dance just move cos i know say you feeling the groove me i know say you feeling the groove if na raba we go spend put the bills on me if na to fire baby count on me and I never ever in my life go deny say ebi you wey dey bring me joy Where the money dey and where the girls all dey and ebi there wey me I go dey Where the money dey and where the girls all dey and that be where wey we all we go dey Where the money dey and where the girls all dey and ebi there wey me I go dey Where the money dey and where the girls all dey and that be where wey we all we go dey Bad girl i like the way you whine and you dey blow my mind like Davido and I never ever seen your type and that’s the reason why I made you mine Bad girl i like the way you whine and you dey blow my mind like Davido o yeah and I never ever seen your type and that’s the reason why I made you mine oyoo yeah Baby i won’t lie to you so come to my place maybe you won’t believe me until you see my face Baby i won’t lie to you so come to my place maybe you won’t believe me until you see my face Tonight is a party me and the girls we go jollie so tell your mummy that you can’t come home and tonight is a party Tonight is a party me and the girls we go jollie so tell your mummy that you can’t come home and tonight is a party Where the money dey and where the girls all dey and ebi there wey me I go dey Where the money dey and where the girls all dey and that be where wey we all we go dey Where the money dey and where the girls all dey and ebi there wey me I go dey Where the money dey and where the girls all dey and that be where wey we all we go dey