Lyrics: Destiny Icanu/Olatoye Opeyemi Music: Destiny Icanu/Olatoye Opeyemi Almighty - show me your love make i cover things I don fight Raba since Me I no wan for this poverty poverty Mmmmmm Mofe jere omo lodo mummy mi - if I wan fall baba God got me - and I know say he go cover me mmm Baba bamishe - me I wan rich pass dangote And even if i fall make you elevate me That's why my music be motivating
Awon Iya mi joor - eledami Malo sun lor -eledami Malo sunlor - sunlor say I dey for this place na the grace of God - anything I need I go pray to God Almighty - Almighty - say na your grace dey cover things
I dey bomb I dey work Me I no relent Thank JAH seh God dey Kori mi maje ki n sho re she For my life I don’t wanna regret
Thank God seh God no be man Excuse me my way make I pass And no be seh I dey run too fast Buh many things dey bother my mind Kori mi mashe mi lakoti letaa Lati kekere i play instrumental I dey try do my thing my way Baba loke shomi make I win