Lyrics: Ubong Effiong Essang Music: Ubong Effiong Essang girl I swear yu carry wonder… wonder wonder (response) when yu put am for de center
all de guys dem start to mental
na de gbedu make e enter ahh… (tell me what yu want girl) Eh… give dem Kiloso
Verse tell me what is your heart desire If na money I fit to wire oh Oh oh oh.. I fit to wire eh eh eh eh I fit to wire Kill a man I fit die for your love oh Anything I fit do for yu oh Ah ah… do for you oh Eh eh… Do for yu oh girl I dey where yu dey any where wey yu dey make yu call me babeh I go call yu babeh take yu so far away give yu love oh babeh I’m so thankful say u don come my way
girl I swear yu carry wonder… wonder wonder when yu put am for de center
all de guys dem start to mental
Blenycarter nack instrumental ah ah Eh… give dem Kiloso
I don see girls before I never see dis one de way yu move body na why I fall in love babeh my babeh sweetie, my sugar yu give me me lovin wey make me calm down girl I calm down for yu I don bow down for yu I fit run-town for yu I don mad over yu she for don leave me teh teh but she no go nowhere dem dey tell am I dey play play but my baby no send