Gifted Party

Chill chill chill Gifted! It'z your boi Elon Fx! Imela, imela, imela She say Meeky imela! Many people want make I tire By Thy Grace am going higher
We dey grind all day To get paid day 2 day Thank God it's Friday
DJ play me my songggg Ur Girlie dey tell me what's up She like the big boy **** She dey like d badman vibe She no like if I day cum
She dey like tomtom Sweeting like a vanilla Take her to Jamaica We smoked' we start over Mmmm Me give her Tsar Bomba And it's makin her leg dey shiva
Comot 4 road I'm coming No go put body ooo If you not get money ooo No be that kind small money ooo
Who dey there ooo Ur girls dem go go Or else you carry money ooo This Na GIFTED Party ooo A A
As I enter the partyyy Ah sho'gbor me no care I no send anybodyyy With my guys dem from shanty Ah as she dey bend I dey jam I dey jam her my long thing
Comot 4 road I'm coming No go put body ooo If you not get money ooo No be that kind small money ooo
No go put body ooo If you nor get money ooo Ah ah ah ah ah ah She be my girl She come dey form for me When I enter this game She dey form for me I be dey give her all my money She wan put all my stress I nor care anybody I be dey chase my money since I was 12 yeah Ah na she go be the one When I go take my place Baby carry come I nor fit dey yeah Na money when you Want I nor fear To be your babe ah Na you go be the one When I go carry go my way Baby girl I go dey For you if na lie I go dey dey
Comot 4 road I'm comin No go put body ooo If you not get money ooo No be that kind small money ooo Who dey there ooo Your girls dem go go Or else you carry money ooo This Na GIFTED Party ooo A A
Comot 4 road I'm comin No go put body ooo If you not get money ooo No be that kind small money ooo Who dey there ooo Your girls dem go go Or else you carry money ooo This Na GIFTED Party ooo A A
As I deliberate her matter She say Meeky no leave me and go I've been telling my friends about you o If you leave me na big nsogbu ooo
I go jam her no wahala
With her sister ogechi and co She go know we no come here to play o Oh oh oh
GIFTED
No go put body ooo If you not get money ooo No be that kind small money ooo
Your girls dem go go Or else you carry money ooo This Na GIFTED Party ooo A A