GRG So many times wey I don Dey face my hustle Nobody see me then Nah them Dey chilling then nobody see me then oh When I dey face my hustle nobody see me then Nah dem Dey chilling then Nobody see me then oh now GRG Me I never relent Me I never relent Me I never relent oh no yea yea GRG Me I never relent Me i no go never relent Me I never relent oh no yea We been Dey praying everyday More money every night and day Koriwa tete bawase Kirewa Kole letetede oh yeah We been Dey praying everyday Koriwa tete bawase Eleda tete bawase More money every night and day Business Monday to Friday Balling Friday to Sunday Eleda tete bawase Kirewa tetede Them be asking why we no Dey tire Dem be dey asking why we no Dey fall down Why we no dey tire Say we never relent oh I say yea we no Dey tire Omoh we no Dey tire because we like fashion nobody can see our down fall Ahh ahh We no Dey tire Omoh we no Dey tire Because say we like fashion Nobody can see our down fall oh yea GRG Me I never relent Me I never relent Me I never relent oh no yea yea GRG Me I never relent Me i no go never relent Me I never relent oh no yea GRG We never relent We no go relent oh yea