Lyrics: Mohammed Sani Mashood
Music: Mohammed Sani Mashood
PRE CHORUS
365 day i dey pray to you why you no dey notice
Baba God why you no dey notice.
I've stayed inna trenches
Likkle Likkle hustle wey dey hold me
Baba God why you no dey notice.
Tell me when the Rabba go fi reach
CHORUS
Me nah wan lose hope in you
Cos you be my dealer dealer
Me twere wo s3 pillar pillar
La Illaha illa illalla
2×
FIRST VERSE
I suffer me ti mame migraine
Only Jah fit to ease my pain
Me no wanna be a killer killer
But situation wanna push a man
Somebody pour me water
Make I take cool down
If I no make weytin I go tell mom
Kojo wanna be a winner winner
Frustration fit to kill a man
Study calculation
Checking every step cos I no fi lose Guard
Gentle rasta nso nipa bombard.
People haffi masaccare your soul inside
Me sey fire burn them
Ny3 nyame adom a nanka jo m3y3 d3n
Jah is my guide Jah is my friend
Ny3 nyame adom a nanka jo m3y3 d3n ni
CHORUS
Me nah wan lose hope in you
Cos you be my dealer dealer
Me twere wo s3 pillar pillar
La Illaha illa illalla
2×
CANNY DRAY'S VERSE
Once upon a time
Chale na menni obi aa
My head getting cold
Nti na meda 3nda
Holy father i say may3 loner
Woba mete nisuo oo
Killer man no fi die
Megyina ha making vibez
Can't you see say Obra me me di asie
Things dey happen nso y3nka oo
K) no b)k)b)k) na wob3 duro
Mabam abu nso
M3 ko ako ak) manim
Nothing can stop me no way daabi da
I'm on my way 2×
CHORUS
Me nah wan lose hope in you
Cos you be my dealer dealer
Me twere wo s3 pillar pillar
La Illaha illa illalla
2×