Lyrics: Timileyin Sulaimon/Bella Shmurda Music: Timileyin Sulaimon/Bella Shmurda Tml Vibe, boy Dagbana biti bella Moti shamayan do me better Obe todun ni mofe la Nigboro I be story teller Pawon boy parapara Alao so easy akala Shawty use kayamata For your matter I go show them my pattern Caro Caro na you me shadow When I shado sebi mo sey hello Nigga fagbo Fi energy pawo Hawk your hustle bi tabioka o Tell the saro no more sorrow I dey hustle man no dey gawu Timi dawo wonma sawo Lati gbawo we no go far o Bisimilai mo fi bere Wait for my OGs Awusubulai mofi bere Make I no see things wey pass my age, yeah Money I no see make me no lie Even for the lifestyle me I fortified Working billionaire before me I 35 My shoe no fit size you even if you try Omo I no fit lie lifestyle on a side I dey bomb many site I dey shoot on site Omo leftside Take it Outside Seri seri sign Omo I be super shine Caro Caro na you me shadow When I shado sebi mo sey hello Nigga fagbo Fi energy pawo Hawk your hustle bi tabioka o Tell the saro no more sorrow I dey hustle man no dey gawu Timi dawo wonma sawo Lati gbawo we no go far o Ah ah caro caro Fi energy o oh ah ah ah