Lyrics: Gyang Chuwang Junior
Music: Gyang Chuwang Junior
Because of you I no fit sleep
Omotena
Paulina
Wena
Which kind loving e come be this?
I surrender ah ah ah
Paulina
Wena
Biyo biyo biyo biyo
Biyo biyo biyo biyo
Biyo biyo biyo biyo
Pull up in a porsh she go no no
Joro ro ro
Joro ro ro
Joro ro ro
Joro
Obianuju
I've been looking for you
I've been searching for you
Sa sa sa
Wetin I do you?
Obianuju
I've been looking for you
I've been searching for you
Sa sa sa
Tell me wetin I do you
Arsenal and manchester
Uwuu vanessa
No wan contest her
No wan can test her
She carry arsenal and manchester
Uwuu vanessa
No wan can test her
No wan contest her
I no say u dey feel
Anytime wey u dey with you girl u wan to manya
You to manya
Oh wo wa
Mmm
You no say I dey see
Anytime wey u just dey wine am
Girl you no dey tire
Uwoo wo wa
Biyo biyo biyo biyo
Biyo biyo biyo biyo
Biyo biyo biyo biyo
Pull up in a porsh she go no no
Joro ro ro
Joro ro ro
Joro ro ro
Joro
Obianuju
I've been looking for you
I 've been searching for you
Sa sa sa
Wetin I do you
Obianuju
I've been looking for you
I've been searching for you
Sa sa sa
Tell me wetin I do you?
Lala kulala
La la
Kulalala
La
Lala kulala
La la
Kulalala
Yeboo
Lala uu
La la
Lala
Uu la la la
La
Lala
Uu la la
La la
Uu la la la
Yeboo