Many Things

Lyrics: Adeyanju Adebowale Toheeb/Adelayi Gbenga Nelson Music: Adeyanju Adebowale Toheeb/Adelayi Gbenga Nelson Oh no AG See
Many things on mind oh Me I no fit deny oh Me I keep on chasing doe Every time and day to make it in life Me I see nobody Mercy please come my way That why I dey do small small But no one feel my pain
If you reason life too much You fit crazy my guy Know what you do tell people when you dey there front Cause when you turn back dem go use ham abuse you Baba loke Jo maje Kaye rimi mu
Many things on mind oh No one feel my pain oh Me I dey do my things jeje I focus and I pray
Many things on my mind Many things on my mind Many things on my mind Many things on my mind
Waletunes heishere This life e sweet e sweet e sweet abeg When the money come you go get vibes like cartel All my nigga worry less and they drink Martel You don’t mess with the gang unless you wan see pepper okay Shout out to my day malo be si won better be warned I be ultimate buh I no be k1 If you see me for temple better Dey run Cause I’m up now They are mad over me buh i still Dey run town Many things dey my mind buh I no go talk now Olowo soro talaka ni oun ni idea e no proper stop am I Dey try best buh I no fit leave the rest Omo the eye have red me sef wan to buy that Benz Kele whine abeg after make we go my bed No look say my head big I still need that head
Many things on my mind Many things on my mind Many things on my mind Many things on my mind
This life e sweet e sweet e sweet abeg When the money come you go get the vibe like Karthel A na na na ni laa la le Lalalee This life e sweet e sweet abeg Lanlaa la Lin la la la Mosh lo produce ehn