Abeg

Music: Rich Boss Abeg o Abeg o Lifestyle lowkey Abeg o And I no like stress Abeg o I Dey use my head Abeg o
Abeg o Abeg o Lifestyle lowkey Abeg o And I no like stress Abeg o I Dey use my head Abeg o
Baby don't tryna mess with my steez She told me that she wanna leave I was like girl just leave in peace Gotta be focus and make more P's
My nigga they told him that That he needs some therapy And I'm telling my nigga that All he need is more money
If she wanna leave I won't beg on my kneels I won't scream, oh my geez I'ma tell her leave in peace
Make money. Mind my biz Make money. flex mummy Make money. Live in peace Tell my haters rest in peace
I wanna live in a paradise But still I gotta be wise All of the step I take these days I swear on my God I think it twice Them no fit say my flow na child's I take time cook this jam so una go chop am Like say na rice At the end of the day I Dey with my guys
If I have time to be hating on someone Which time will I have for myself The best person you could be in this life Is to always be yourself I'm living my life no stress I no get anybody to impress Tell that girl take off that dress No shaking money Dey to press
Take that opportunity Even though say na vanity **** that nonentity Till now them never know anything Them just Dey wait till them see something Before them know the thing is real Abeg o nothing comes free
When I told them. Dey disagree Cause they couldn't see my dream So I packed my load and leave Why would a brother disbelieve?
Heavenly blessings keep falling on me Don't really know why they hating on me Is it because I eat chicken with rice Or is it because my wrist on the ice
Cause I wanna pull up in a Ferrari 5 star lifestyle Club be banging My bro can't you understand me You can never catch me hanging
I no too talk I put in Work I no too **** Some of these girls fit collect your luck And when e sup. Make you no shock
Make you no do like say You never hear this one before Make you no later explain say Wetin sup no be your fault Nobody Dey for who done fall Them only Dey for who Dey hot Na so life be so just lock up
No go loose guard yourself No go jones yourself Say no to hard drugs No go kill yourself Remember Wetin I tell you? Say the best person you could Be in this life is to always be yourself (And nobody else o)
Most of the days I Dey feel down Omo I Dey still jazz up Most of the times wey I Dey frown Omo na money wey never drop For here we no Dey give up We Dey take am too serious So when e sup. No say na luck I swear my man we Dey put in work
Abeg o Abeg o This one done choke me for neck o Last time my guy buy e Benz o This time him done buy patek o Abeg o Abeg o This one done choke me for neck o Last time my guy buy e Benz o This time him done buy patek o Abeg o Abeg o Lifestyle lowkey Abeg o And I no like stress Abeg o I Dey use my head Abeg o Abeg o Abeg o Lifestyle lowkey Abeg o And I no like stress Abeg o I Dey use my head Abeg o