Adura

Lyrics: Gafaru Ololade Music: Gafaru Ololade BHAD BOI DC ON THIS ONE AGAIN When he go be for me, he Don dey too late baba answer me Forgive all my sin rò ti mummy mi Koni da to jo ba Lò Lori mi Yah lateef, Yah Robbi Na why I dey pray make you answer me (eh yeh) make you answer me (eh yeah x2) Baba jo!!! Gbo Adura MI o (oh oh oh e yeah ) Baba jowoo Gbo Adura MI oo Baba jowoo Gbo adura mi oo Every hustler is a sinners Make dem celebrate me too as a winner Cause family dey x2 Bombing day & night we gat no holiday Cause family dey x2 Bombing day & night we gat no holiday Watin be my gain if the money no dey Watin be my gain if the shayo no dey Watin be my gain if the Kelle no dey Watin be my gain if the girls (eh e eh) Celebrate me when am still alive So many things wey dey bother my mind Who I wan tell ? But Jah be my confidence Even if I fall I go rise up No be say we no Sabi the short cut But I dey pray make I live long When the money come we go pop up With my Gee we go pull up When he go be for me, he Don dey too late baba answer me Forgive all my sin rò ti mummy mi Koni da to jo ba Lò Lori mi Yah lateef, Yah Robbi Na why I dey pray make you answer me (eh yeh) make you answer me (eh yeah x2) Baba jo!!! Gbo Adura MI o (oh oh oh e yeah ) Baba jowoo Gbo Adura MI oo Baba jowoo Gbo adura mi oo Ire oluwa ni mo fin Gara Anuoluwa mo fin Sanraa Bi wan le wan le Bawa Cause nobody dey when we dey suffer 2021 na me know watin I face Watin I face fit to make man dey craze I buckel my shoes make I no go insane Eh eh eh life hard mo se Banu so Inu eda gin MO se bo ri so So I keep grinding to get big Bag Hustle wey pay me sheet fit to buy me car For my hood I be OG Make dem see me for their TV, make dem know me Wen the Gbedu drop ko ma Jo si è When he go be for me, he Don dey too late baba answer me Forgive all my sin rò ti mummy mi Koni da to jo ba Lò Lori mi Yah lateef, Yah Robbi Na why I dey pray make you answer me (eh yeh) make you answer me (eh yeah x2) Baba jo!!! Gbo Adura MI o (oh oh oh e yeah ) Baba jowoo Gbo Adura MI oo Baba jowoo Gbo adura mi oo