Grace

Boomboi As I dey go I dey pray for grace Make e be my turn I don tire to wait Baba god you dey hear the boy Make you pick my call Oba mimo Everyday by day I dey run my race I no get time to waste Eledami jor gbo te mi Jor gbo temi Oh na na na Ko ori mi gbe mi de bė o Ese mi ati owo mi de bė o Where money dey Me I go de there o Jeje laye gba ashi ma de bė Woah woah Who no go no go know Tomorrow get belle Shey you know Paddy me no come dey kpariwo Awa gan gan Afe kpa owo Ifu na akuko nke nwoke mmadu Ya bu ife ne dulum o Ma na ife anya fu na ghetto Ghetto I no forget o As I dey run my race I dey add impulse I pray jesus As I no fit pause Amara nke chukwu n'igwe Ya bu ife ne du anyi o On yoga meditation Face many depression Obsession and condition But we still stay strong So if you believe There's no loosing You gon achieve All that you dreaming Baba loke Ton nor aye mi o Ma je ko sowikpe Ni bo ni oluwa mi wa o Them wan dey know How the boy dey go Tomorrow sure for me jor Baba gbo temi My mama dey house o You know say na the boy E take dey get hope Everyday and night the boy dey ghetto Oluwa jor no go forget me o As I dey go I dey pray for grace Make e be my turn I don tire to wait Baba god you dey hear the boy Make you pick my call Oba mimo Everyday by day I dey run my race I no get time to waste Eledami jor gbo te mi Jor gbo temi Oh na na na Ko ori mi gbe mi de bė o Ese mi ati owo mi de bė o Where money dey Me I go de there o Jeje laye gba ashi ma de bė Woah woah Who no go no go know Tomorrow get belle Shey you know Paddy me no come dey kpariwo Awa gan gan Afe kpa owo